Latest Naija Music

Wizkid No Stress

Check out the full Lyrics for latest Starboy Wizkid song titled “No Stress“.

However, this new song is a follow-up to his recent song “Smile” which features American music queen, H.E.R. 

 

WizKid No Stress Lyrics

I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love

She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love

Tell me say na only me dey cool her stress
She tell me say na only me she want

She tell me say na only me dey make her cum
She tell me say na me dey keep her warm

Wind on my body baby wind dat
She tell me say my love make her wine dat

She tell me say my love dey make her climax
She tell me say na only me dey make her move

Dey groove
Dey make her feel alright now
Girl your body calling me right now

Girl so me need to say what’s on my mind now
Make you s*ck make I f*uck

I’ve been waiting for tonight
When the energy feels right right right

Where my make you feel right right right
Make you drink up while we reminisce

 

SEE ALSO: Tiwa Savage – Celia Album (Full Tracks Mp3 Download)

 

Say a prayer for our enemies
Say my love na your remedy

Baby girl you mean the world to me

Download Video Button

I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love

She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love

Tell me say na only me dey cool her stress
She tell me say na only me she want

She tell me say na only me dey make her cum
She tell me say na me dey keep her warm

She tell me say na only me dey make her feel alright
Then she tell me say na only me dey make her feel alright

After the gbege me and my baby yeah we cuddle every night
She dey ride it like a bike but in a thousand miles

Steady while she riding and she gentle when she ride
This kind wind fit make man wan kpai

This one you show me wan dey pass my eye
When the matter burst baby girl na you go tian

I’ve been waiting for tonight
She say Wizzy be the man

She say Wizzy get stamina
Wan wa mi now
Omoge’n wa mi na

Make you drink up while we reminisce
Say a prayer for our enemies

Say my love na your remedy
Baby girl you mean the world to me

I got the pretty pretty lady wey no like no stress
She got her own but she need some love

She got her own but she need some love
Then she tell me say na only me dey make her love

Tell me say na only me dey cool her stress
She tell me say na only me she want

She tell me say na only me dey make her cum
She tell me say na me dey keep her warm

 

DOWNLOAD Wizkid – No Stress MP3

Don’t forget to comment and share