Latest Naija Music

Joeboy Call

Download Joeboy – Call Mp3 & Lyrics. 

 

Banku Music ensign artist, Joeboy comes through with another masterpiece record and tagged it “Call”.

Call’ by Joeboy is claimed to be off his forthcoming project.

The new song portrays a darker, more urgent edge to JOEBOY’s sound

 

DOWNLOAD MP3

 

 

 

Lyrics: Call by Joeboy.

Joeboy ‘pon deck
Yeah yeah
Confuse me

Tell me why you dey confuse me (oh baby)
Your body too attractive

And the way I fall for you
E Dey be like magic (oh no)

Na where you dey me I go dey
And I no go fit to come another day (odo)

I go dey call you ma bebe
Na together we go dey we no go fade away

Why be sey na you dey ma mind
Sey you no be option no be lie

Oya make we run away make we fly away (oh no no no)
Why be sey na you dey ma mind

Sey you no be option no be lie
Oya make we fly away make we run away

So make you call on me
Call on me

Know sey I go pull up for you
Know sey I go what

 

ALSO CHECK: Love Renaissance – 4AM ft Manny Norté, 6LACK, Rema, Tion Wayne

 

Call on me
Call on me

You know sey I go pull up for you (ye ye)
You know sey I go pull up for you

Na so we enter part two
Step inna the place everybody confuse

Everything good
Highlife cruise

Smoke and booze oya make you feel good
Oh nono

Na where you dey me I go dey
And I no go fit to come another day (odo)

I go Dey call you ma bebe
Na together we go dey we no go fade away

Why be sey na you dey ma mind
Sey you no be option no be lie

Oya make we run away make we fly away (oh no no no)
Why be sey na you dey ma mind
Sey you no be option no be lie

Oya make we fly away make we run away
So make you call on me

Call on me
Know sey I go pull up for you

Know sey I go what
Call on me

Call on me
You know sey I go pull of for you (yeye)

You know sey I go pull up for you

 

Don’t forget to comment and share